BREAKING: Like Baba Ijesha, Nollywood Actor Lege Miami Accused Of R*ping A 16-Year-Old Girl–—-According to gistlovers__blog1, a popular Nollywood actor known as Lege Miami has been accused of raping a minor.
The Genius Media Nigeria gathered that this is coming after Baba Ijesha confessed to defiling a 14 year old girl whom he raped for 7 years
Lege Miami was also one of those who defended Baba Ijesha when others called him out.
This new revelation was made known by a popular Instagram blogger, Gist Lover
The blogger wrote:
Lege Miami we want to throw back to that incident that happened at your residence some years back at Iwaya lagos,how you raped a 16years old jambite,the girl is in the DM like this,you don Dey do am ever don tey,the girl you raped that you lied to her say you go give am role too,we Dey gather all of them,wa fee ku😡😡😡😡if not say Yoruba Nollywood na for anybody,wetin this kind low life rapist Dey find?blow you no blow,English you no sabi speak,na me you wan come use open eye,Ogun go kee you lege abi wetin be your name,small fame wey I give you,you wan Dey do like person wey misfortune hit for forehead,if this guy has raped you in the past please come forward too,ko ni da fun eh,bring it on,local fowl,tueh,your don are coming to fish you out,wait on it
https://www.instagram.com/p/COHmn4QlPGt/