#EndSARS: Music Artiste Burna Boy Immortalizes Lekki Shooting In New Hit Track ‘20.10.20’ [SEE LYRICS]—-Using his gift for music to voice to the world events of the BlackTuesday and keep the coming generation abreast of what transpired on that night in Lagos, Damini Ebunoluwa Ogulu aka Burna Boy has released a new single titled “20.10.20″
Musically, he documented the BlackTuesday grim moment in Nigerian history on the 20th of October 2020, military men shot at unarmed Nigerians who gathered at the Lekki Toll Plaza to demand an end to police brutality.
In this new track, Burna Boy spoke about the killings, ralayed the entire incident which occurred as well as the roles of our leaders in it all.
Artist: Burna Boy
Tilte: 20.10.20
Genre: Afro-pop, Afro-swing
Producer: TBA
Album: TBA
Video Director: TBA
Label: EME
Burna Boy – 20.10.20 Lyrics
Shey you never hear
about the things wey happen there Abi your eye never clear
Mankind so wicked
lets talk about my government open your mind and your ears Wetin happen
shey na jazz o
make my people suffer suffer All their nyanshes don dey open Everything don scatter scatter
20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the case of their murder
The chief of staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocity
All of your corner corner
Make all the DEADBODY disturb you for your dream
The money wey you thief yapa for your azza You don turn our graduates to common beggars All the book them go no matter
Cuz you no go get job if you no know godfather
The Chief of staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocity
All of your corner corner
Make all the DEADBODY disturb you for your dream
20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the case of their murder
We give them many chances Dem FAIL my people
And When we cry for justice Them kill my people
Walahi ALL of YOU
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths Wey die for TOLLGATE
Chelsea Vs Nottingham Forest live stream match has emerged The Genius Media Nigeria reports…
PHOTO: Yahoo Boy And His Girlfriend Burnt To Death After Refusing To Share Proceeds He…
CrossDresser Bobrisky Was Given Appropriate Cell – Nigerian Correctional Service---The Nigerian Correctional Service (NCoS) on…
BREAKING: Tinubu Finalises List Of New And Sacked Ministers----In a significant development, President Bola Tinubu…
FRESH: After Wife’s Death, Akwa Ibom Governor Umo Eno Appoints Daughter As First Lady---Governor Umo…
BREAKING: Fire Guts Popular Kantin-Kwari Textile Market In Kano [PHOTO]---A fire outbreak on Saturday night…